Khaid – Anabella Lyrics

Admin

Khaid – Anabella Lyrics

If I ever hurt you girl I’m sorry(Girl I’m sorry)Oh my baby no go leave me follow zaddy(Follow zaddy)My Anabella say na only you dey turn me onBut I no send carry my money make we go fajiBaby Wetin sup oTouch my weaking point oMake dem throw me punch oSay me I go take insult oLeave them make them talk ooMake them talk rumors ooMake them throw me punchSay me I go take insult oo
Baby make you no do gawuOya take anything wey you wantI be talk and do money too long e get part twoI know say you dey feel me so no go dey mezebuGirl you dey reason me one kindAnd e dey pain me o(And e dey pain me o)And if na cash weyYou want I go waybill ooGirl if you ever fall my handThat change go pain me ooo(Say e go change me)If I go ever love you na maybe ooo(But shey you know say)

Share: